
Burna Boy
1 Album 2 Tracks-
I dey tell you my guy
You know my style
E no be child’s
Dem no dey sell am for ebayIf you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It’s been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of you una combined
Shey you wan try
Oya do am if it easyWho bad enough who do it like me
Make una phone my cellular ,wait,
Your back and spinal cord e go break
If You carry my weightBecause I am way too big
Way too big to be fucking with you (be moving with you)
Because I am way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I am way too cool
Way too cool to be loosing my coolOluwaburns
Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I’m on drugs, ti mi o mu ri
But everything they talk say no dey do me
They say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Use to roll with a Shank just like Julie
Still Popcaan cuz I’m unruly
Beat my case cuz of hung jury
Took my place as the shine shine bobo
Of the Nigerian breweryBecause I am way too big
Way too big to be fucking with you (be moving with you)
Because I am way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I am way too cool
Way too cool to be loosing my coolBecause I’m Way Too BIG
Because I’m Way Too BIG(Olorun e no easy…….)
Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m popping
I dey tell you say na your problem
I say!
Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m popping
I dey tell you say na your problemI dey tell you my guy
You know my style
E no be child’s
Dem no dey sell am for ebayIf you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibeIt’s been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of you una combined
Shey you wan try
Oya do am if it easy -
If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Anywhere I go
Je kan mo pe mo ma gbomo lo
No dey do like boloIf you want make I ginger give me the kokoro
Ma ba o je bi jollof
Come make I, come make I show you my kponono
No dey do like bolo, oh yeahAy yo
Make I touch your body
Make I rub, make I love
Make I rub, make I touch up pon it
Make I rub around it
Sey like a lotion
I’ma rub, I’ma rub, I’ma rub upon it
Like fine wine, sey you sweet when you whine it
Me I no fit leave when you whine it
As long as you we go dey
Omo na me go pay, yeahWe go dey, we go dey, we go dey nice
If we enter the place I go dey nice
I go freaky, freaky, freaky, I go rewind
Sey na me go be the DJ, omo feel nice o
Say my party no dey stop ’til the daylight
Before you run go dey shayo, make you think twice
If smoke you wan smoke, say we dey tight
Omo ma lo go, say we live nice
Yeah, yeahIf you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Anywhere I go
Je kan mo pe mo ma gbomo lo
No dey do like boloIf you want make I ginger give me the kokoro
Ma ba o je bi jollof
Come make I, come make I show you my kponono
No dey do like bolo, oh yeahO ye ke da moI be making money living reckless
La le yi ema damo
Iwo ni kan ni ololufe mi
Omo wa ja lo (ja lo)
If them try o, if them try talk
Them go so na
Them go go downWe go dey, we go dey, we go dey nice
If we enter the place I go dey nice
I go freaky, freaky, freaky, I go rewind
Sey na me go be the DJ, omo feel nice o
Say my party no dey stop ’til the daylight
Before you run go dey shayo, make you think twice
If smoke you wan smoke, say we dey tight
Omo ma lo go, say we live nice
Yeah, yeahIf you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Anywhere I go
Je kan mo pe mo ma gbomo lo
No dey do like boloIf you want make I ginger give me the kokoro
Ma ba o je bi jollof
Come make I, come make I show you my kponono
No dey do like bolo, oh yeahIf you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi ogbono
Ma bo je bi jollof
Tell me what I cannot do for your love
Olopa go carry all of us
If they carried deuces, I don’t wan talk
I no go respond even if you injure
‘Cause you know your vibes just dey give me ginger
I go make you whine when I put in you
If you know my style, I dey see the future
I no be babalawo me I just be singer