
Davido
1 Album 4 Tracks-
[Intro]
My baby jo, jo jowo
Jo, jo jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo[Verse 1]
One time, three (tiri) gbosa for the two person wey born you
I never want to try lose you, try dem no born me well
I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man calm down, man down for only you, yeah[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whyne you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
But I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney[Chorus]
So me say jo oo, jowo
Look into my ?yes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo
Look into my ?yes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo[Verse 2]
Amina, zomana
Answer me jor, chasin’ me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu mina
Mo la e go, gbo temi na
No-no no me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whyne you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
But I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whyne, dem just be whiney[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oya raga, raga, ragabomi
Jo oo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo(Napji killing this wan)
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo(Magic Boy, take it easy on the beat)
-
E be like you don dey tok too much
Small tok you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small tok you don dey look who tok
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find di pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BGUh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uhWhy dem com dey para, para, para?
Para for me
Why everybodi com dey para, para, para?
Para for me
Why dem com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Dem go para for you -
Original
Of Lagos
Ahchiii
Ge ge
Fresh
Of lay lay
Damn
Baddest
This bread no be Agege[Verse 1: Mayorkun]
Betty no fit leave a nigga (Shekpe)
Ko loun loko s’ita
Lai lai
Omo temi ko rara
Betty no fit hate my mother
Ko loun o le wan s’ita
Laye laye (Laye)
Mama temi ko rara[Pre-Chorus: Mayorkun]
Nwannem I come from the ghetto
Sho get?
You get o
Sho get o?
O get o then forget
Ye
When I give my attack
You defend
Reset o your defence o
O gеt o
Then forget na
Shey you sing pass Wandе Coal (Pele)
Celeb o
Ehen o
Falsetto
Forget now
You see I learnt from the best o (The best)
Davido
Sho get o
Mo bad o
But forget now[Chorus: Davido]
Ah (Yeah)
Fine girl what you on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Oh yeah)
Fine girl when you’re on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Ah oh yeah)[Verse 2: Davido]
I no fit look you chance my brother
For this life and another life (Life life one life)
Omo temi ko rara
Suddenly from good I’m better
You no fit see me bitter laye laye (Oh life)[Pre-Chorus: Davido]
Nwannem I’m not from the ghetto
Sho get
I get o
Like I said o
O get o
Then forget
No easy to get o
Sho get
I get o
Like I said o
O get o
Then forget
And I learnt from the best o
Myself
Myself o
Davido
Baddest o
Forget them
Omo I came in with less o
So, comport yourself o (Cos I go vex o)
Dey rest o
Forget yourself[Chorus: Davido]
Ah (Yeah)
Fine girl what you on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Oh yeah)
Fine girl what you on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Ah Oh yeah)[Outro: Mayorkun & Davido]
You see I learnt from the best o (The best)
Davido
Sho get o
Baddest o
Forget themFresh on the beat
Of lay lay
This bread no be Agege -
Teni makanaki…
Its 12am in the morning
I still dey wait for your call o
No do me like this o
Ara mi ti wa lo noCuz I don dey wait o
I don dey wait since o yeah
Yeah
And I still dey pray oo
I still dey pray oh yeah
O da naAll my ego na for you
(All my ego for you)
All my rabba na for you
(All my rabba for you)
Gbogbo owo mi na for you
(Down for you)
All the moto for my garage for you
(All the moto for my garage for you)All my ego na for you, yeah
(Ego na for you, yeah)
All my rabba na for you, yeah
(All my rabba na for you, yeah)
Gbogbo owo mi na for you
All the moto for my garage for you
(All the moto for the garage for you)Davido
Baddest
30 billi for you
All the benz for you
And I put my life on the line for you
Nobody else but you
Baby baby baby boo
You know say you be my boo
If I ever leave you girl
Baby I be fool
Baby I be foolAyo yo oh
Say I want to show you my world girl
Ayo yo
I say I no go do you wayoyo oh
I want to show you my world ayo yoBecause all my ego na for you
(All my ego for you)
All my rabba na for you
(All my rabba for you)
Gbogbo owo mi na for you, girl
All the moto for my garage for you
(All the moto in the garage for you)All my ego na for you, yeah
(All my ego for you, yeah)
All my rabba na for you, yeah
(All my rabba for you, yeah)
Gbogbo owo mi na for you, girl
All the moto for my garage for you
(All the moto for the garage for you)Tell me what you want
Tell me what you need